Ifeanyi Adeleke, Ada Ameh, Osinachi, DJ Sumbody and oda notable deaths wey happun for 2022 – BBC

0
74
A woman smiles at the camera, wearing a black hat and patterned top. The image is branded with a BBC News Pidgin logo in the bottom left corner, capturing a moment amid reports on notable deaths such as Ada Ameh and Ifeanyi Adeleke.

Wia dis foto come from, OSINACHI NWACHUKWU

Di year 2022 na year wey many pipo no go forget in a hurry sake of many tins wey happun to dem and pipo wey dem sabi.

One of di tins na deaths of some pipo wey make headlines across Nigeria and Africa and throw pipo into mourning.

See a list of some of dis notable deaths and wen dem happun for di year 2022.

Oba Saliu Akanmu Adetunji

Wia dis foto come from, FACEBOOK

Di Olubadan of Ibadan Land, Oba Saliu Adetunji Ajeoguguniso 1, na di first notable Nigerian death for 2022.

Oba Adetunji…