Why Wizkid no wan dey recognised as 'Afrobeats' artiste – BBC.com

0
110

Wia dis foto come from, Getty Images

Nigerian Superstar, Ayodeji Balogun wey pipo sabi well-well as Wizkid don dey cause confusion on top social media for some times now wit some of im posts.

Di one wey make pipo para pass na di one e drop dis weekend, wen e announce say im no be “Afrobeat artiste”.

Afrobeats na one genre of music dem dey majorly categorise many African music under.

For plenti Instagram story wey run into late Saturday night, di musician wey dey call im self Big Wiz bin…