
Wia dis foto come from, GHANA MUSIC AWARDS/FACEBOOK
Read am in 5 mins
Afrobeat musician King Promise don win artiste of di year for di 2025 Ghana music awards.
Dis na afta im beat competition from di 2024 winner Stonebwoy and King Paluta for di event wey happun Saturday night.
Mani fans and sabi pipo bin tip di “continental” hit-maker to win di award afta im get more than eight nominations wit four…




